Plus de titres de Omah Lay
Description
Publié le : 2025-11-18
Paroles et traduction
Original
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist
One day for the thief, every other day for me
I go smoke chimiri, drink oshimiri
Eh, jigiji, jigiji, jigiji, jigiji, yes o, I put CBD
E dey relax body (ah-ahn)
Peace and harmony, go check my
Money long o, money long o, money long o, uh
Milli', milli', milli', milli', mi'
Wetin I dey use money for?
All of una no serious
How e take concern anyone?
Milli', milli', milli', milli', mi'
Commot for my yellow Louis V' socks
170 milli', milli'
Jesú chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesú chai o, I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist
Me I no dey gree play with my money
The way you collect it from me
I want to romance your body
Ọlọ'paá romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma
Omemma, omemma
I will spray you in dollars
Throw your back-back to sender
Na nyash wey big naim be ikebe o, ikebe, o, i-
Na nyash wey real naim be ikebe o, ikebe
Take the protein', shake your soft ikebe o, ikebe o
Wetin' kill Samson? Na still ikebe o (ikebe o)
Jesú chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesú chai o, I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist
Jesú, Jesú
You're crazy, you know
Traduction en français
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, porte-le à la taille
Jésus, Jésus
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, porte-le à la taille
Jésus, Jésus
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, porte-le à la taille
Un jour pour le voleur, un jour sur deux pour moi
Je vais fumer du chimiri, boire de l'oshimiri
Eh, jigiji, jigiji, jigiji, jigiji, oui o, j'ai mis du CBD
Ils détendent leur corps (ah-ahn)
Paix et harmonie, va vérifier mon
L'argent est long o, l'argent est long o, l'argent est long o, euh
Milli', milli', milli', milli', mi'
À quoi sert l’argent ?
Tout ça, c'est pas sérieux
Comment puis-je m'inquiéter pour quelqu'un ?
Milli', milli', milli', milli', mi'
Commot pour mes chaussettes jaunes Louis V'
170 milli', milli'
Jesú chai o, le papa est ma tête o
Disperse mes ennemis, confond-les avec des petites choses
Jesú chai o, je prends de mauvaises décisions
Chaque fois que je vois Ikebe, chaque fois que je vois Ikebe
Jésus, Jésus
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Pour deux personnes, quelque chose qu'elle porte à la taille
Jésus, Jésus
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Pour deux personnes, quelque chose qu'elle porte à la taille
Moi, je ne veux pas jouer avec mon argent
La façon dont tu me le récupères
Je veux faire l'amour avec ton corps
Ọlọ'paá romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma
Omemma, omemma
Je te pulvériserai en dollars
Renvoyez votre dos à l'expéditeur
Na nyash wey big naim be ikebe o, ikebe, o, je-
Na nyash nous sommes vraiment naim be ikebe o, ikebe
Prends la protéine, secoue ton doux ikebe o, ikebe o
On va tuer Samson ? Na toujours ikebe o (ikebe o)
Jesú chai o, le papa est ma tête o
Disperse mes ennemis, confond-les avec des petites choses
Jesú chai o, je prends de mauvaises décisions
Chaque fois que je vois Ikebe, chaque fois que je vois Ikebe
Jésus, Jésus
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Pour deux personnes, quelque chose qu'elle porte à la taille
Jésus, Jésus
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Pour deux personnes, quelque chose qu'elle porte à la taille
Jésus, Jésus
Tu es fou, tu sais